NAKADEMUS

Agwu Cosmas

Eeeeeeeeee

Everyman for him tent but this girl waka enter my tent

Nigerian jollof, but she say i dey taste like chinese
I dey demonic, for night i dey reveal myself
In the morning, I go turn to angel michael

She can't deny, no be chise
Sey She love it when I'm inside
Body to body that's a skin tight

She can't deny, no be chise
Sey she love it when I'm inside
Nakademus when I'm inside

Ahnnnn
Ah yannn
Ahhnn

No dey squeeze face like bitterleaf
Make you swallow my kids, multivitamin
Sey na my own thing dey different
She dey feel am for her bones and ligaments
Na the lord give me power
Check your before check your after
Na my piece be your master
Only weapon wey fit prosper

She can't deny, no be chise
She love it when I'm inside
Body to body that's a skin tight
She can't deny, come with spice
Sey she love it when I'm inside

Nakademus when I'm inside

Beliebteste Lieder von Wally

Andere Künstler von Alternative hip hop