Oga

Ice Water
Yemi Alade

Ahn ahn ahn oga
Ahn ahn oga oga
Ahn ahn ahn oga
Ahn ahn oga oga

As you see me I be oga no be package o
As you see me dem dey call me chairman o
And even if you follow me go my village dem dey feeling me oh oh oh
As you see me for we side na big boys o
Everything stew everything nice
Too much sauce you go fear spice
Las las o we go dey alright
Shey you wan bet make we roll dice
No ni no ni o turn around o
No ni no ni oo oga ni mi o

Oga like dat
As the credit e show na so we go dey bless up o
Oga like dat
Dem been think say na joke but na dem don dey stand up o
Oga like dat
Family dey buzz my phone but the money still dey pile up o
Oga like dat
The girl is always online but the data no dey runout o
Oga like dat

Ahn ahn ahn oga
Ahn ahn oga oga chairman
Ahn ahn ahn oga
Ahn ahn oga oga
Obi m bi mo ebubedike ah
lce water obi mo bi mo

Happy yourself baby o
Enjoy your life baby o
Happy yourself baby o
E sweet for this side baby o

Wetin dey constant na enjoyment o
Flexing abundance enjoyment o
Very important enjoyment o
Living your best life
Everything stew everything nice
Too much sauce you go fear spice
Las las o we go dey alright
Shey you wan bet make we roll dice
No ni no ni o turn around o
No ni no ni oo oga ni mi o
Oga like dat

As the credit e show na so we go dey bless up o
Oga like dat
Dem been think say na joke but na dem don dey stand up o
Oga like dat
Family dey buzz my phone but the money still dey pile up o
Oga like dat
The girl is always online but the data no dey runout o
Oga like dat
As the credit e show na so we go dey bless up o
Oga like dat
Dem been think say na joke but na dem don dey stand up o
Oga like dat
Family dey buzz my phone but the money still dey pile up o
Oga like dat
The girl is always online but the data no dey runout o
Oga like dat

Ahn ahn ahn oga I be chairman
Ahn ahn oga oga dem dey call be perfect o
Ahn ahn ahn oga na me be graduate o
Ahn ahn oga oga for the whole family
Ahn ahn ahn oga I be pesin
Ahn ahn oga oga dem dey call me baby o
Ahn ahn ahn oga poor man with him best o
Ahn ahn oga oga God still uplift

Beliebteste Lieder von Yemi Alade

Andere Künstler von Contemporary R&B