M.A.D
Sun mo mi, sun mo mi
Je ka jo jo, sun mo mi je ka jo jo
Oun to wa lo si sokoto
On be lapo Sokoto
Shey until I grow white hair
Shey until I grown white beer beer like Wole Soyinka
My teeth fall off you go be my sweet Bonita
Gimmie the bobby wen e stand
No gimmie bobby facing down
No, no, no, no, no (yassso)
Baby, don't give me medicine after death
I need your love no go forget
No, put my love for your wallet
No, no, no
I will not give you my medicine after death
I be your dbanj kokolet
Borrow money, buy your bone straight
I know you know
Shey you know
I'm for real o (I'm for realo)
I dey bathroom (I dey bathroom)
Shower me love (shower me love)
Carry you go
Go jalingo
Obodo oyibo ah ah
Madidididi maddidididi no do me mad
Stopikwa me ichokwa
Asa muna gi anyi aburo bestie
Nijdeka from umudioka
Egwulu egwu ijim egwu don dey plenty
You want to take your time to look at the G (yeah)
But you don't want to take your time
To go to the canteen
Zuma rock zuma rock zuma rock
When you sit on my lap you go feel am
Aunty
For your sake I dey wait
I suppose to travel to Kuwait
Love's blind but my own love is in haste
She said you're funny
I said let's fornicate Maka odim oku oku
(Odim oku oku)
Ikana aju aju (ikana na aju aju)
Mpata nwata bu anu anu
(Mpata bu anu anu)
Sharp udika na adu adu ife n'eli
Sun mo mi, sun mo mi
Je ka jo jo, sun mo mi je ka jo jo
Oun to wa lo si sokoto
On be lapo Sokoto
O de le pe mi o
Pemi sori agogo
Pemi sori agogo
Call my telephone
Ama be on my way to you
Uber
Baby, don't give me medicine after death
I need your love no go forget
No, put my love for your wallet
No, no, no
I will not give you my medicine after death
I be your dbanj kokolet
Borrow money, buy your bone straight
I know you know
Shey you know
I'm for real o (I'm for real o)
I dey bathroom (I dey bathroom)
Shower me love (shower me love)
Carry you go
Go jalingo
Obodo oyibo ah ah
Madidididi maddidididi no do me mad