Important

2Baba

Nka hale leche kelewo keledrop
Ika tunabah nege meje kenemo
Nka hale leche kelewo keledrop
Ika tunabah nege meje tunowo
Yeah hmm

Stop that shit
No the come the do like fly
No dey touch your shit
At the same time my guy gbe body e
No the le no dey fear no dey do like ole
Let them know all my guys are ballers
All my guys none of dem be hand fallers
All of dem na shot callers
And na the way I want make you dey show be that

Because e no matter where you come from e no matter where you come from
E no matter who you be e no matter who you be
As long as your brain dey function
Wetin go be must to be
Even nyash dey important
My guy be careful make dem no photoshop greener pastures for you
Even nyash dey important
Be careful because if you no use person person go use you
Even nyash dey important
My guy be careful make dem no photoshop greener pastures for you
Even nyash dey important
Be careful because if you no use person person go use you

Nka hale leche kelewo keledrop
Ika tunabah nege meje kenemo
Nka hale leche kelewo keledrop
Ika tunabah nege meje tunowo

Hmmm politician moving sha
I no matter but I see you want to buy me sha
Election don dey come you don the toast me sha
I no dey calm but right now you want to calm me sha
You go dey your corner feeling alright
You no tell dem say e dark but dem go want to sell you light
The minute wey you buy am you don sell your human right
Dem go call you bush man just to thief your birthright
Na who put night no go make you see the light
Appreciate humble beginning check your tip before you ride
The way you are moving
You are moving alright
Don't let them deceive you to join their path

Because e no matter where you come from matter where you come from
E no matter who you be e no matter who you be
As long as your brain dey function
Wetin go be must to be
Even nyash dey important
My guy be careful make dem no photoshop greener pastures for you
Even nyash dey important
Be careful because if you no use person person go use you
Even nyash dey important
My guy be careful make dem no photoshop greener pastures for you
Even nyash dey important
Be careful because if you no use person person go use you

Nka hale leche kelewo keledrop
Ika tunabah nege meje kenemo
Nka hale leche kelewo keledrop
Ika tunabah nege meje tunowo
People make the world go round
People make the world go round
Yeah yeah yeah
Nka hale leche kelewo keledrop
Mixing Zeeno Foster yeah yeah yeah
Nka hale leche kelewo keledrop
Nka hale leche kelewo keledrop
Nka hale leche kelewo keledrop
Nka hale leche kelewo keledrop

Wissenswertes über das Lied Important von 2Baba

Wann wurde das Lied “Important” von 2Baba veröffentlicht?
Das Lied Important wurde im Jahr 2020, auf dem Album “Warriors ” veröffentlicht.

Beliebteste Lieder von 2Baba

Andere Künstler von Afrobeats