Pablo Alakori

Adekunle Gold

Dem no born me with silver spoon
My beginning rough o chale
I no enjoy my life other children at all
I grow myself
I hustle taya ooo
Person why get ambition no dey wait for manner oo

Wuru wuru to the answer
Wuru wuru to the answer ooo
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer ooo
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
Brother I beg ma ma ja le o abeg oo
A beg
Sister I beg no short cut oo abeg

You siddon for house
Dey beg beg for money
Pablo alakori padi jawo fine bara
No dey rush lo lo
Somethings dey take time
To be a man my brother ko easy

Wuru wuru to the answer
Wuru wuru to the answer ooo
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer ooo
Stop wasting your time oo
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg brother a beg ma ma ja ole o
A beg sister abeg no short cut oo abeg

Ireje osi nu foto oun o se lomagba
You no do anything
But you want to hammer
I'm sorry for you ah
I'm sorry for you my brother
No play yourself oo
Time dey run o away

Wuru wuru to the answer
Wuru wuru to the answer ooo
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer ooo
Stop wasting your time oo
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
Brother a beg ma ma ja ole o
A beg abeg sister abeg no short cut oo abeg

Oh na na na abeg o
Adekunle Gold abeg oh oh abeg
Para pa ra para abeg oo abeg

Wissenswertes über das Lied Pablo Alakori von Adekunle Gold

Wann wurde das Lied “Pablo Alakori” von Adekunle Gold veröffentlicht?
Das Lied Pablo Alakori wurde im Jahr 2018, auf dem Album “About 30” veröffentlicht.

Beliebteste Lieder von Adekunle Gold

Andere Künstler von African music