Kpa

Adesanya Ajebiyi

I stay woke all night
Like say i be kerosine
Many people no understand
Dem no know wetin i dey see
Many people dey tell me say
Oga you no dey sleep
I come dey ja won pe
For my country o
Na sin o
Na base on the kpa kpa kpa kpa oo ah
Na base on the kpa kpa kpa kpa oo ah
Na base on the kpa kpa kpa kpa oo ah
Na base on the kpa kpa kpa kpa oo ah

All night no sleep o
Ka sa le gba ope
Me I no say one day pe o ma jo ra won
All night no sleep o
Ka sa le gba ope
Me I no say one day pe o ma jo ra won

Pain is temporary
Pain is not for life
Sapa no fit finish me o
It can not take my life
Mo mo pe o mo mi te le
Oma to mo mi dada
Awon ton ro ejo mi po
Won ma to fara gbe gba
Na base on the kpa kpa kpa kpa oo ah
Na base on the kpa kpa kpa kpa oo ah
Na base on the kpa kpa kpa kpa oo ah
Na base on the kpa kpa kpa kpa oo ah

All night no sleep o
Ka sa le gba ope
Me I no say one day pe o ma jo ra won
All night no sleep o
Ka sa le gba ope
Me I no say one day pe o ma jo ra won
All night no sleep o
Ka sa le gba ope
Me I no say one day pe o ma jo ra won

Beliebteste Lieder von AJÉ

Andere Künstler von German rap