Brain Gain

ASHIMI IBRAHIM

I been dey tell my brother
Make e hear
He say e know the place wey sweet pass here
Where the people care and the government fear
I tell am say I hear
If I hear

Plenty plenty stories
Na wen you go
You go hear the true stories
Things dey hard for everybody
Brain gain na e we need

Some people stay
Through the wear and tear
Na how you go tell
If e real, I swear
Love no be game like chess
Dark skin people dey hear

Plenty plenty stories
Na wen you go
You go hear the full story
Things dey hard for everybody
Brain gain na e we need

Plenty plenty stories
I start to talk am
We go dey till d morning
E dey hard

Brain gain na e we need
Ehhh

Wissenswertes über das Lied Brain Gain von Brymo

Wann wurde das Lied “Brain Gain” von Brymo veröffentlicht?
Das Lied Brain Gain wurde im Jahr 2020, auf dem Album “Yellow” veröffentlicht.
Wer hat das Lied “Brain Gain” von Brymo komponiert?
Das Lied “Brain Gain” von Brymo wurde von ASHIMI IBRAHIM komponiert.

Beliebteste Lieder von Brymo

Andere Künstler von