ekun

Joelson edema

I told my brothers it'll only take some time
We go shock them we go do them like surprise
All the people wey they shook hand for your eyes
Them go know when they see
Them go hear am them go fear am
Emi ekun Baba la wan ko so mo no
To ba gbe wa ama kpin je ashomono
They wanna cut our light woti gomono
I go show them sey the boy no be comono
Oya for the place oh
Wey we Dey so
Make we scatter the place oh
With shayo I Dey ah ah ah
Money Dey so
Omo no debate oh
I go show them crase oh
Because the money don yakata
Lately man been chasing money
I got meet all my demands
Jah jah blessings upon me
You no fit to come deny me
Live fast but not in hurry
Maybe not now but surely
Because oluwa ni to sure me
To sure mi
Emi ekun Baba la wan ko so mo no
To ba gbe wa ama kpin je ashomono
They wanna cut our light woti gomono
I go show them sey the boy no be comono
Oya for the place oh
Wey we Dey so
Make we scatter the place oh
With shayo I Dey ah ah ah
Money Dey so
Omo no debate oh
I go show them crase oh
Because the money don yakata
Emi ekun Baba la wan ko so mo no
To ba gbe wa ama kpin je ashomono
They wanna cut our light woti gomono
I go show them sey the boy no be comono

Wissenswertes über das Lied ekun von KRISTA

Wer hat das Lied “ekun” von KRISTA komponiert?
Das Lied “ekun” von KRISTA wurde von Joelson edema komponiert.

Beliebteste Lieder von KRISTA

Andere Künstler von Pop rock