Father Abraham

Mohbad, PBeatz

Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down

Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down

'Cause your people are going astray
Come down o
They no love each other other again
Come down
Asset dey worry some o
Come down
This life no balance again
Come down

Ayinla ayinla
You know how you dey 'cause
Yawa yawa
Shebi if you see Alfa
Alfa
Wey dey speak gbana

Tinbani pe kosumi
Tinbani pe kosumiIro ni mon pa ye ye
Tinbani pe kosumi
Tinbani pe kosumi

Baba knack daughter
So many plenty matter
Mama kill n pikin be'cause of money

Baba knack daughter
So many plenty matter
Mama kill n pikin be'cause of money

Government dey show us pepper
Ebi ti so wa de le se
Graduate dey sell pepper
Landlord fi ile ta tete

Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down

Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down

'Cause your people are going astray
Come down o
They no love each other other again
Come down
Wa wo owu aaye su wa da
Ironu so wa da oloja
Emi olorun sokale
Come down

Ayinla ayinla
You know how you dey 'cause
Yawa yawa
Shebi if you see Alfa
Alfa
Wey dey speak gbana

Wissenswertes über das Lied Father Abraham von Mohbad

Auf welchen Alben wurde das Lied “Father Abraham” von Mohbad veröffentlicht?
Mohbad hat das Lied auf den Alben “Light” im Jahr 2020 und “Light - EP” im Jahr 2020 veröffentlicht.
Wer hat das Lied “Father Abraham” von Mohbad komponiert?
Das Lied “Father Abraham” von Mohbad wurde von Mohbad, PBeatz komponiert.

Beliebteste Lieder von Mohbad

Andere Künstler von Afrobeats