Nine

Michael Olayinka

Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh, yeah
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba)
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)

I like wetin I like
I get nine lives e don nearly finish
But I go chop you drink tumbo on top
If I perish I perish
Shey you dey hear me
Be like say I don get wish, hmm
I wan carry all the kele comot
Be like say I selfish

I loose concentration
Concentra' concen'
Wetin you do me so
Shalaye shala'
Hmm, ah, for your information
Komope komo
Leave your Bobo
Sit down on top my lap
Make your big baka land for inside my car

Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco

Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh, yeah
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba)
Oh, yeah
Oh, yeah, oh yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)

Ruger
Ruger (Rugerlaba)
Ruger
Ruger (Rugerlaba)

Ruger (Rugerlaba)
Ruger
Ruger (Rugerlaba, Rugerlaba)
Ruger

I like wetin I like
I get nine wives but e never do me
I go like to add Lovett, Kiki, Valentina and Funmi
Shey dem dey do me
She bring her lawyer come sue me
I carry you come my section you no wan knack
Odabipe you stupid

I loose concentration
Concentra' concen'
Wetin you do me so
Shalaye shala'
Hmm, ah, for your information
Komope komo
Leave your Bobo
Sit down on top my lap
Make your big baka land for inside my car

Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco

Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh, yeah
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba)
Oh, yeah
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)

Ruger
Ruger (Rugerlaba)
Ruger
Ruger (Rugerlaba, Rugerlaba)

Ruger (Rugerlaba)
Ruger
Ruger (Rugerlaba, Rugerlaba)
Ruger

Wissenswertes über das Lied Nine von Ruger

Wann wurde das Lied “Nine” von Ruger veröffentlicht?
Das Lied Nine wurde im Jahr 2023, auf dem Album “Ru The World” veröffentlicht.
Wer hat das Lied “Nine” von Ruger komponiert?
Das Lied “Nine” von Ruger wurde von Michael Olayinka komponiert.

Beliebteste Lieder von Ruger

Andere Künstler von Alternative R&B