No Borders

We no dey hia any borders
Dis b one africa
Dat b the dying wish of Kwame Nkrumah
Wot dey take so long ?
Immigration officer
Mek u mek I pass
Gyae kwasia ejuma
We no dey hia any borders
Dis b one africa
Dat b the dying wish of Kwame Nkrumah
Wot dey take so long ?
Immigration officer
Mek u mek I pass
Gyae kwasia ejuma

Then I dey travel go Naija
Wey I reach Togo
The immigration officer say e no go make I go
Unless I get l'argent Cefa or Euro
E squeeze e face mek I pass as e see Kobo
As I catch Lagos
Some show for Soweto
Dey say if I no go Accra apply
No go get oh
The same tin d West dey do we
We dey do wana body
D tin wey e b worse
B we no dey c see wana folly

We no dey hia any borders
Dis b one africa
Dat b the dying wish of Kwame Nkrumah
Wot dey take so long ?
Immigration officer
Mek u mek I pass
Gyae kwasia ejuma
We no dey hia any borders
Dis b one africa
Dat b the dying wish of Kwame Nkrumah
Wot dey take so long ?
Immigration officer
Mek u mek I pass
Gyae kwasia ejuma

Madjozi
Sho
Madjozi ita gena so
Dikandi elabazi
Miyazi itaba gena more
But when I reached the plane
They said they wouldn't wana let me on
Maramo
Nibiza iya visa
Why am I paying for?
Ah la la
I wana wake in Kampala
Go to sleep in Mombasa
Bust a dance in Kinshasha
Catch a bus to Lusaka
Hey
I wana go to Dakar in a car
I wana go to a bar in Accra
This visa shit has gone too far

Dem crazy borders
Dem crazy borders
We for erase dem crazy borders off the map
Dem crazy borders
Dem crazy borders
We for erase dem crazy borders off the map

We no dey hia any borders
Dis b one africa
Dat b the dying wish of Kwame Nkrumah
Wot dey take so long ?
Immigration officer
Mek u mek I pass
Gyae kwasia ejuma
We no dey hia any borders
Dis b one africa
Dat b the dying wish of Kwame Nkrumah
Wot dey take so long ?
Immigration officer
Mek u mek I pass
Gyae kwasia ejuma

Beliebteste Lieder von Wanlov the Kubolor

Andere Künstler von African music