Osiris Rising

I don't fear your hate
You can't hold me down
OK
I don't fear your hate
You can't hold me down

How dey go stop d sun from rise?
Madafoka enuff of the lies
We b d old gods in disguise
Control the land d sea the skies
We see the tin wey dey dey do
Now wey dey dey talk medeku
Coup d'etat we no go do
Wo di ka men y3 susu
Barter trade no more paper
No more king no more leader
Only light go be solar
Sobolo no more cola
Dissolve the borders, decolonise
Stop d murders, save a life
Build yor circles, keep dem tight
Train yor body, b ready to fight

Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy
Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy
Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy
Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy

Dey no yet born d beautiful ones
So y r we so blest?
2000 seasons
The healers break break
Into fragments
In d house of life
Osiris dey raise
D eloquence of d scribes
Teach kiddies
Heiroglyphics
Resolutionaries lie
Dey no yet born d beautiful ones
So y r we so blest?
2000 seasons
The healers break break
Into fragments
In d house of life
Osiris dey raise
D eloquence of d scribes
Teach kiddies
Heiroglyphics
Resolutionaries lie

Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy
Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy
Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy
Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy

My soul ain't for delay
Can't tell me somtin I already know I am
I see you through your tactical
Lies and fear
Don't fear hell
Can't hold me down
Blackmania
Energy suckers
Powermania
Da da da da da da da da da da
Da da da da da da da da da da

Ma masters dogg we
So we dogg dem
Stop me ridey
Next week u go see norr
Den we all set
U go dey
Dem go come
Pressure u
Pressure dem som
Guy pressure dem
Zuk ma hand
Zuk ma hand
Zuk e hand
Gather vim
Gather vim
Mek we go
Huh
More vim more force
No go do no be force
If u punch dem go clear
If u slap dem go fear
No job no money
But we still make money
31st night seff we dey write
I dey talk all den we dey write
Mek u no tap for face

Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy
Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy
Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy
Hey ha, hey ha, hey ha, heyyy

Bring me water
Wana brush dem clear
Don't hold me back
While dey'r tryin'a kick my sanity
And down
Down
Can't hold me down
Don't fear hell
Can't hold me down
Blackmania
Energy suckers
Powermania
Powermania

Beliebteste Lieder von Wanlov the Kubolor

Andere Künstler von African music