Dem No Born Us Together

EZENWA OGBONNA, OLAWALE OLOFOORO

My way nah way
Your own nah your own oh
Naso e dey
Reach where we dey today so

Everybody dey try try
We dey catch feelings we dey cry cry
Life e sweet if you smart thrive
You do better things you go thrive-thrive

Dem no born us together
Dem no born us together oh oh
Why you dey pull my trouser
You dey pull my trouser

Ahah shey dem born us together
Dem no born us together oh oh
Eh, why you dey look for wahala
You dey look for wahala

E get the way
Wey better pass our own oh
I talk you talk
E better pass own oh

Everybody dey try try
We dey stammer till we say baba
Life journey nah fine wine
The longer you live you go thrive thrive

Dem no born us together
Dem no born us together oh oh
Why you dey pull my trouser
You dey pull my trouser ahah

Shey dem born us together
Dem no born us together oh oh
Eh, you dey look for wahala
You dey look for wahala

Dem no born us together
Dem no born us together oh oh
Why you look for wahala
You dey look for my trouble ah

Shey dem born us together
Dem no born us together oh oh
Eh why you dey look for wahala
You dey pull my trouser

Eh ah ararabe eh ah
Who dey
Dem no born us together
Dem no born us ah

Dem no born us together
Dem no born us together oh oh
You dey look for wahala
You dey look for wahala

Shey dem born us together
Dem no born us together oh oh
Eh why you dey look for wahala
You dey pull my trouser ahah

Wissenswertes über das Lied Dem No Born Us Together von Brymo

Wann wurde das Lied “Dem No Born Us Together” von Brymo veröffentlicht?
Das Lied Dem No Born Us Together wurde im Jahr 2022, auf dem Album “Theta” veröffentlicht.
Wer hat das Lied “Dem No Born Us Together” von Brymo komponiert?
Das Lied “Dem No Born Us Together” von Brymo wurde von EZENWA OGBONNA, OLAWALE OLOFOORO komponiert.

Beliebteste Lieder von Brymo

Andere Künstler von