Gambu

ASHIMI IBRAHIM

Gambu
You dey sing for thieves
Gambu
You go sing for me

Person wey befriend rat go chop shit
But I go still dey follow you if you you swim for shit
Love only me and be my own Gambu

Gambu
Make we no climb ontop the hill
Gambu
Up like a cool koyemi

Person wey befriend dog go chop shit
But I go still dey follow you if you swim for shit
Love only me and be my own Gambu

Gambu
You dey sing for coups
Gambu
You must to sing for me
I no get stolen boots to pay you
But I go still dey follow you if you swim for shit
Love only me and be my own Gambu

Wissenswertes über das Lied Gambu von Brymo

Wann wurde das Lied “Gambu” von Brymo veröffentlicht?
Das Lied Gambu wurde im Jahr 2020, auf dem Album “Yellow” veröffentlicht.
Wer hat das Lied “Gambu” von Brymo komponiert?
Das Lied “Gambu” von Brymo wurde von ASHIMI IBRAHIM komponiert.

Beliebteste Lieder von Brymo

Andere Künstler von