Runaway
On my way o
On my way o
On my
On my way o
On my way o o
Out of the motherland
Out to the dark
I dey my own
Wolf wey no geti pack
I ran away
Till I ran into my past
And if nah fuck up
I had no plans of coming back
Be mamas boy
Mama say make I relax
The streets kept calling
I no need to hear am twice
But streets dey cold when mama house needi fan
See I fall on
until I fall
Na my leg ehn no get stand
See hunger e don tear my Belle o
See one guy e don steal my kele o
I wan cry mama tell me kpele o
Say one day e go dey alright
See hunger e don tear my Belle o
See one guy e don steal my kele o
I wan cry mama tell me kpele o
Say one day e go dey alright
I no be runaway eh-eh eh
I just wan make hustle pay
And that's how I dey live today
So tomorrow I go fit find my way
I no be runaway eh-eh eh
I just wan make hustle pay
And that's how I dey live today
So tomorrow I go fit find my way
I've seen the light
I've seen the light
Shine very bright
So very bright
Dem no fit kill my shine no no
My life e no be Nepa powered o no
Getting better better better
Better better better
Getting better better better
Better better better
See hunger e don tear my Belle o
See one guy e don steal my kele o
I wan cry mama tell me kpele o
Say one day e go dey alright
See hunger e don tear my Belle o
See one guy e don steal my kele o
I wan cry mama tell me kpele o
Say one day e go dey alright
I no be runaway eh-eh eh
I just wan make hustle pay
And that's how I dey live today
So tomorrow I go fit find my way
I no be runaway eh-eh eh
I just wan make hustle pay
And that's how I dey live today
So tomorrow I go fit find my way
I no be runaway eh-eh eh
I no runaway
I no runaway eh -eh-eh
I no be runaway eh-eh eh eh
Dem no fit stop my shine
Dem no fit stop my shine
Yeah eh-eh eh