Consent

Banjo Kayode, Joseph Akinfenwa-Donus

Original

Joro
Gimme your consent
I no go do yama yama things I no go do nonsense
You be solution
To my problem
Na why I waka waka all over the continent I go

Woman no be your property
Treat her right don’t treat her badly
She no be game wey you go use dey play no no
Treat her right treat her nicely
Don’t be foolish don’t act stupid
No be something you go use dey play
No no

Joro
Gimme your consent
I no go do yama yama things I no go do nonsense
You be solution
To my problem
Na why I waka waka all over the continent I go ye

Gimme your consеnt
I no go do yama yama things I no go do nonsense
You be solution
To my problеm
Na why I waka waka all over the continent I go ye

Wissenswertes über das Lied Consent von Joeboy

Wann wurde das Lied “Consent” von Joeboy veröffentlicht?
Das Lied Consent wurde im Jahr 2021, auf dem Album “Somewhere Between Beauty & Magic” veröffentlicht.
Wer hat das Lied “Consent” von Joeboy komponiert?
Das Lied “Consent” von Joeboy wurde von Banjo Kayode, Joseph Akinfenwa-Donus komponiert.

Beliebteste Lieder von Joeboy

Andere Künstler von Contemporary R&B