Holiday

Divine Ikubor, Marcel Larry Akunwata

Liedtexte Übersetzung

Another banger

First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na im make me thief my own guy laptop
Came out alive omo me I thank God
My money big, you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor

Straight out of Benin
I drop Rema EP 2019
They think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe

I will never forget the time
Wey bad belle dem cast us away
Fast forward to today
Every day na holiday
Every day say na holiday
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey

Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor (kpor kpor)
Say we no dey ball o (ball o)
Say my circle chekele but we go give you last card check up
Make you no hate, make you pray for the abili, abili
Ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako

Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit I go oversea
Still many people dey laugh me
But I steady believe, one favor please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees

Straight out of Benin
I drop Rema EP 2019
They think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe

I will never forget the time
Wey bad belle dem cast us away
Fast forward to today
Every day na holiday
Every day say na holiday
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey

I will never forget the time
Wey bad belle dem cast us away
Fast forward to today
Every day na holiday
Every day say na holiday
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey

Another banger
Outro sucesso
First you go be the bad guy
Primeiro você vai ser o vilão
Then you go be the actor
Depois você vai ser o ator
Because I wan feed my family
Porque eu quero alimentar minha família
Na im make me thief my own guy laptop
Foi isso que me fez roubar o laptop do meu próprio amigo
Came out alive omo me I thank God
Saí vivo, agradeço a Deus
My money big, you go need tractor
Meu dinheiro é grande, você vai precisar de um trator
If e be say you wan carry my weight
Se for para carregar meu peso
You go need new gym instructor
Você vai precisar de um novo instrutor de academia
Straight out of Benin
Direto de Benin
I drop Rema EP 2019
Lancei o EP Rema em 2019
They think say the gbedu go finish
Eles pensaram que a música acabaria
My music is traveling
Minha música está viajando
From India to Asia to Berlin
Da Índia para a Ásia até Berlim
The thing wey bin pain me
O que me doeu
Be say una no wan be believe
Foi que vocês não queriam acreditar
I will never forget the time
Nunca esquecerei o tempo
Wey bad belle dem cast us away
Em que os invejosos nos expulsaram
Fast forward to today
Avanço rápido para hoje
Every day na holiday
Todo dia é feriado
Every day say na holiday
Todo dia é feriado
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
Vamos lá, vamos lá, lá, lá, lá
Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor (kpor kpor)
Eu e meus amigos estamos relaxando (kpor kpor)
Say we no dey ball o (ball o)
Dizem que não estamos jogando (ball o)
Say my circle chekele but we go give you last card check up
Dizem que meu círculo é pequeno, mas vamos te dar o último cartão
Make you no hate, make you pray for the abili, abili
Não odeie, ore pela habilidade, habilidade
Ability to catch up
Habilidade de alcançar
No calculator fit count my surplus
Nenhuma calculadora pode contar meu excedente
Ema to jó mi mo nshako
Ema to jó mi mo nshako
Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
Muitas noites em que não dormi, em que não dormi
One hit I go oversea
Um sucesso e eu vou para o exterior
Still many people dey laugh me
Ainda muitas pessoas riem de mim
But I steady believe, one favor please
Mas eu acredito firmemente, um favor por favor
Keep my family strong for me
Mantenha minha família forte para mim
God I dey on my knees
Deus, estou de joelhos
Straight out of Benin
Direto de Benin
I drop Rema EP 2019
Lancei o EP Rema em 2019
They think say the gbedu go finish
Eles pensaram que a música acabaria
My music is traveling
Minha música está viajando
From India to Asia to Berlin
Da Índia para a Ásia até Berlim
The thing wey bin pain me
O que me doeu
Be say una no wan be believe
Foi que vocês não queriam acreditar
I will never forget the time
Nunca esquecerei o tempo
Wey bad belle dem cast us away
Em que os invejosos nos expulsaram
Fast forward to today
Avanço rápido para hoje
Every day na holiday
Todo dia é feriado
Every day say na holiday
Todo dia é feriado
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
Vamos lá, vamos lá, lá, lá, lá
I will never forget the time
Nunca esquecerei o tempo
Wey bad belle dem cast us away
Em que os invejosos nos expulsaram
Fast forward to today
Avanço rápido para hoje
Every day na holiday
Todo dia é feriado
Every day say na holiday
Todo dia é feriado
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
Vamos lá, vamos lá, lá, lá, lá
Another banger
Otro éxito
First you go be the bad guy
Primero vas a ser el malo
Then you go be the actor
Luego vas a ser el actor
Because I wan feed my family
Porque quiero alimentar a mi familia
Na im make me thief my own guy laptop
Eso me hizo robar el portátil de mi propio amigo
Came out alive omo me I thank God
Sali vivo, omo le doy gracias a Dios
My money big, you go need tractor
Mi dinero es grande, necesitarás un tractor
If e be say you wan carry my weight
Si acaso quieres cargar con mi peso
You go need new gym instructor
Necesitarás un nuevo instructor de gimnasio
Straight out of Benin
Directamente desde Benin
I drop Rema EP 2019
Lancé Rema EP 2019
They think say the gbedu go finish
Pensaron que la música se acabaría
My music is traveling
Mi música está viajando
From India to Asia to Berlin
Desde India hasta Asia hasta Berlín
The thing wey bin pain me
Lo que me dolió
Be say una no wan be believe
Es que ustedes no querían creer
I will never forget the time
Nunca olvidaré el tiempo
Wey bad belle dem cast us away
Cuando los malintencionados nos echaron
Fast forward to today
Avance rápido hasta hoy
Every day na holiday
Cada día es un día festivo
Every day say na holiday
Cada día es un día festivo
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
Oya día, oya dey, dey, dey, dey owey
Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor (kpor kpor)
Yo y mis amigos nos relajamos, hacemos kpor kpor (kpor kpor)
Say we no dey ball o (ball o)
Dicen que no jugamos a la pelota (pelota)
Say my circle chekele but we go give you last card check up
Dicen que mi círculo es chekele pero te daremos la última carta de chequeo
Make you no hate, make you pray for the abili, abili
No odies, reza por la habilidad, habilidad
Ability to catch up
Habilidad para ponerse al día
No calculator fit count my surplus
Ninguna calculadora puede contar mi superávit
Ema to jó mi mo nshako
Ema to jó mi mo nshako
Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
Muchas noches en las que no dormí, en las que no dormí
One hit I go oversea
Un éxito y me voy al extranjero
Still many people dey laugh me
Aún muchas personas se ríen de mí
But I steady believe, one favor please
Pero sigo creyendo, un favor por favor
Keep my family strong for me
Mantén a mi familia fuerte por mí
God I dey on my knees
Dios, estoy de rodillas
Straight out of Benin
Directamente desde Benin
I drop Rema EP 2019
Lancé Rema EP 2019
They think say the gbedu go finish
Pensaron que la música se acabaría
My music is traveling
Mi música está viajando
From India to Asia to Berlin
Desde India hasta Asia hasta Berlín
The thing wey bin pain me
Lo que me dolió
Be say una no wan be believe
Es que ustedes no querían creer
I will never forget the time
Nunca olvidaré el tiempo
Wey bad belle dem cast us away
Cuando los malintencionados nos echaron
Fast forward to today
Avance rápido hasta hoy
Every day na holiday
Cada día es un día festivo
Every day say na holiday
Cada día es un día festivo
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
Oya día, oya dey, dey, dey, dey owey
I will never forget the time
Nunca olvidaré el tiempo
Wey bad belle dem cast us away
Cuando los malintencionados nos echaron
Fast forward to today
Avance rápido hasta hoy
Every day na holiday
Cada día es un día festivo
Every day say na holiday
Cada día es un día festivo
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
Oya día, oya dey, dey, dey, dey owey
Another banger
Un autre tube
First you go be the bad guy
D'abord tu vas être le méchant
Then you go be the actor
Ensuite tu vas être l'acteur
Because I wan feed my family
Parce que je veux nourrir ma famille
Na im make me thief my own guy laptop
C'est ce qui m'a fait voler l'ordinateur portable de mon propre gars
Came out alive omo me I thank God
Je suis sorti vivant, omo je remercie Dieu
My money big, you go need tractor
Mon argent est grand, tu auras besoin d'un tracteur
If e be say you wan carry my weight
Si tu veux porter mon poids
You go need new gym instructor
Tu auras besoin d'un nouvel instructeur de gym
Straight out of Benin
Directement de Benin
I drop Rema EP 2019
J'ai sorti l'EP Rema en 2019
They think say the gbedu go finish
Ils pensaient que la musique allait finir
My music is traveling
Ma musique voyage
From India to Asia to Berlin
De l'Inde à l'Asie jusqu'à Berlin
The thing wey bin pain me
Ce qui m'a fait mal
Be say una no wan be believe
C'est que vous ne vouliez pas croire
I will never forget the time
Je n'oublierai jamais le temps
Wey bad belle dem cast us away
Où les mauvaises personnes nous ont rejetés
Fast forward to today
Avance rapide à aujourd'hui
Every day na holiday
Chaque jour est un jour férié
Every day say na holiday
Chaque jour est un jour férié
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
Oya jour, oya dey, dey, dey, dey owey
Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor (kpor kpor)
Moi et mes gars, on se détend, on fait du kpor kpor (kpor kpor)
Say we no dey ball o (ball o)
On dit qu'on ne joue pas au ballon (ballon)
Say my circle chekele but we go give you last card check up
On dit que mon cercle est chekele mais on va te donner le dernier contrôle de carte
Make you no hate, make you pray for the abili, abili
Ne sois pas haineux, prie pour l'abili, abili
Ability to catch up
La capacité de rattraper
No calculator fit count my surplus
Aucune calculatrice ne peut compter mon surplus
Ema to jó mi mo nshako
Ema to jó mi mo nshako
Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
Beaucoup de nuits où je ne dors pas, où je ne dors pas
One hit I go oversea
Un coup et je vais outre-mer
Still many people dey laugh me
Il y a encore beaucoup de gens qui se moquent de moi
But I steady believe, one favor please
Mais je crois fermement, une faveur s'il vous plaît
Keep my family strong for me
Garde ma famille forte pour moi
God I dey on my knees
Dieu, je suis à genoux
Straight out of Benin
Directement de Benin
I drop Rema EP 2019
J'ai sorti l'EP Rema en 2019
They think say the gbedu go finish
Ils pensaient que la musique allait finir
My music is traveling
Ma musique voyage
From India to Asia to Berlin
De l'Inde à l'Asie jusqu'à Berlin
The thing wey bin pain me
Ce qui m'a fait mal
Be say una no wan be believe
C'est que vous ne vouliez pas croire
I will never forget the time
Je n'oublierai jamais le temps
Wey bad belle dem cast us away
Où les mauvaises personnes nous ont rejetés
Fast forward to today
Avance rapide à aujourd'hui
Every day na holiday
Chaque jour est un jour férié
Every day say na holiday
Chaque jour est un jour férié
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
Oya jour, oya dey, dey, dey, dey owey
I will never forget the time
Je n'oublierai jamais le temps
Wey bad belle dem cast us away
Où les mauvaises personnes nous ont rejetés
Fast forward to today
Avance rapide à aujourd'hui
Every day na holiday
Chaque jour est un jour férié
Every day say na holiday
Chaque jour est un jour férié
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
Oya jour, oya dey, dey, dey, dey owey
Another banger
Un altro successo
First you go be the bad guy
Prima vai a fare il cattivo
Then you go be the actor
Poi vai a fare l'attore
Because I wan feed my family
Perché voglio nutrire la mia famiglia
Na im make me thief my own guy laptop
Ecco perché ho rubato il laptop del mio amico
Came out alive omo me I thank God
Sono uscito vivo, omo ringrazio Dio
My money big, you go need tractor
I miei soldi sono tanti, avrai bisogno di un trattore
If e be say you wan carry my weight
Se vuoi portare il mio peso
You go need new gym instructor
Avrai bisogno di un nuovo istruttore di palestra
Straight out of Benin
Direttamente da Benin
I drop Rema EP 2019
Ho pubblicato Rema EP 2019
They think say the gbedu go finish
Pensavano che la musica sarebbe finita
My music is traveling
La mia musica sta viaggiando
From India to Asia to Berlin
Dall'India all'Asia a Berlino
The thing wey bin pain me
La cosa che mi faceva male
Be say una no wan be believe
Era che non volevate credere
I will never forget the time
Non dimenticherò mai il tempo
Wey bad belle dem cast us away
Quando i malintenzionati ci hanno allontanato
Fast forward to today
Avanti veloce a oggi
Every day na holiday
Ogni giorno è una festa
Every day say na holiday
Ogni giorno è una festa
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor (kpor kpor)
Io e i miei ragazzi ci rilassiamo (kpor kpor)
Say we no dey ball o (ball o)
Dicono che non giochiamo a pallone (pallone)
Say my circle chekele but we go give you last card check up
Dicono che il mio cerchio è piccolo ma ti daremo l'ultima carta
Make you no hate, make you pray for the abili, abili
Non odiare, prega per l'abilità, abilità
Ability to catch up
La capacità di recuperare
No calculator fit count my surplus
Nessun calcolatore può contare il mio surplus
Ema to jó mi mo nshako
Ema to jó mi mo nshako
Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
Molte notti in cui non dormivo, in cui non dormivo
One hit I go oversea
Un successo e vado oltreoceano
Still many people dey laugh me
Ancora molte persone ridono di me
But I steady believe, one favor please
Ma continuo a credere, un favore per favore
Keep my family strong for me
Mantieni forte la mia famiglia per me
God I dey on my knees
Dio, sono in ginocchio
Straight out of Benin
Direttamente da Benin
I drop Rema EP 2019
Ho pubblicato Rema EP 2019
They think say the gbedu go finish
Pensavano che la musica sarebbe finita
My music is traveling
La mia musica sta viaggiando
From India to Asia to Berlin
Dall'India all'Asia a Berlino
The thing wey bin pain me
La cosa che mi faceva male
Be say una no wan be believe
Era che non volevate credere
I will never forget the time
Non dimenticherò mai il tempo
Wey bad belle dem cast us away
Quando i malintenzionati ci hanno allontanato
Fast forward to today
Avanti veloce a oggi
Every day na holiday
Ogni giorno è una festa
Every day say na holiday
Ogni giorno è una festa
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
I will never forget the time
Non dimenticherò mai il tempo
Wey bad belle dem cast us away
Quando i malintenzionati ci hanno allontanato
Fast forward to today
Avanti veloce a oggi
Every day na holiday
Ogni giorno è una festa
Every day say na holiday
Ogni giorno è una festa
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey

Wissenswertes über das Lied Holiday von Rema

Auf welchen Alben wurde das Lied “Holiday” von Rema veröffentlicht?
Rema hat das Lied auf den Alben “Rave & Roses Ultra” im Jahr 2023 und “Holiday / Reason You” im Jahr 2023 veröffentlicht.
Wer hat das Lied “Holiday” von Rema komponiert?
Das Lied “Holiday” von Rema wurde von Divine Ikubor, Marcel Larry Akunwata komponiert.

Beliebteste Lieder von Rema

Andere Künstler von R&B